Brother to Nigerian actress Annie Idibia, Wisdom Macauley don come out to publicly apologise to im sister afta im bin accuse her of possession of drugs and how she enslave am. Wisdom for inside video wey im post for Instagram say di allegations wey im make against im sister dey false. Im attribute much of wetin im do to di fact say “im no dey alright and im dey sorry.” Wisdom on Wednesday, for...