Presidential campaign officially start for Nigeria on 28 September 2022 ahead of di 2023 elections wey di kontri dey prepare for. Di All Progressives Congress, APC party last week bin announce say dem postpone di start of dia campaign sake of dem wan expand di campaign council list to accommodate more stakeholders. Di Director General for Tinubu/Shettima Presidential Campaign Council, Simon...